Personally - P-Square Paroles , lyrics

Paroles de Personally de P-Square

Personally est une chanson de P-Square pour laquelle les lyrics ont été ajoutés le vendredi 26 juillet 2013.

Les paroles de Personally ont fait l'objet d'une relecture, cependant, il est probable qu'il y ait toujours des fautes de frappe. N'hésitez pas à prendre contact par mail.

Vous pouvez regarder le clip de P-Square avec la vidéo ci-dessous.

Personally personal personally
Personally personal personally

Personally I rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Swimming *** chin chin like speaking Chinese
Ehn... na wetin be this
Baka boomboom...na wetin I see
Saga.. And she no wan gree
She talk say no wan leave


[Refrain]
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ....eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ....eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ....eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ....eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Personally.. professionally..
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally.. psychologically
You're turning me on biologically
Sexually.. dramatically
And she talk say she no wan leave

[Refrain]
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ....eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ....eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ....eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ....eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically.. internationally
Haba..habatically
Grammar... na for dictionary
Saga..but she no wan gree
She talk say she no wan leave

[Refrain]
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos I'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ....eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ....eh
Personal personally.. I go deal with you
Personally ....eh
Personal personally.. aah aah aah aah
Personally ....eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you


Note : 1 étoile2 étoiles3 étoiles4 étoiles5 étoiles
Loading...
Le clip vidéo de Personally
Télécharger le MP3, acheter le CD Audio ou la sonnerie de Personally

Autres singles de P-Square

  1. Alingo
  2. E No Easy
Liens pour les lyrics de Personally
Pour votre site / blog, copiez cette adresse :

BBCode pour un forum, utilisez ce code :
Plan du site
  • A propos
  • Top 50